CAESAR

Black Coco and Ngah Rinyu


Pre-Cleared
Title CAESAR
Artist Black Coco and Ngah Rinyu
Year 2024
Released 2024-07-12
BPM 102
Artist Followers 30,573
Hometown Cameroon - Mamfe
Artist Bio Black Coco is singer, song writer and performer from Mamfe, a town in the South West region of Cameroon. afrobeat/afrofusion artist (Singer, song writer, performer). "My music is all about life. The difficulty and uncertainty that arise when you are still trying to determine your purpose and conform to societal norms. Everyone is struggling in some way, whether it's in their relationships, careers, or other areas. and all I try to do is inspire people to live in spite of their difficulties… For now I feel comfortable sending my message out with an afrobeat/afrofusion vibe, but who knows what the future holds?”
  • Composer

    Black Coco, Ngah Rinyu

Lyrics

Dem try trip me to fall when they see me near finish line.
Me I steady Pon dey alert, I carry gigga fire dem back.
Dem fire catapult wey carry weight send my way.
I never fold up for dem, see as I jump and pass.

Even if I run di race on my own
Shooting star no relenting
Give on to ceaser wetin be ceaser’s
Taking what I deserve.

Never back down getti liver
I go turn dem to believers
Melody sweeti like coca
River too full never run dry

Hmm I’m going for all that belongs to ceaser .
Shooting star no relenting .
Give on to ceaser wetin be ceaser’s
Taking what I’m deserving

No di bite finger wey di feed you
But wetin I go do with this one wey dey feed me stones
Saying shit that I didn’t do
I’m just keeping my cool
Cuz I carry plenty grace you no fit to bare oh
And I know say you no know

Even if I run di race on my own
Shooting star no relenting
Give on to ceaser wetin be ceaser’s
Taking what I deserve.

Never back down getti liver
I go turn dem to believers
Melody sweeti like coca
River too full never run dry

Hmm I’m going for all that belongs to ceaser .
Shooting star no relenting .
Give on to ceaser wetin be ceaser’s
Taking what I’m deserving

  • Playlist
Title
Artist
Your playlist is currently empty.