OBASI
Black Coco

Pre-Cleared
ISRC
QZNMZ2444036
Custom Track ID
rPydmS8hTEqj
-
Composer
Ofundem Eno-Akpa
Lyrics
*Verse 1*
Ready for the war
Hear as I di roar
Life ei throw me shots but I be militant
Me I never plunge
Mama Dey for church
Praying for di girlie to turn to winner man
Early morning kokokoroko
Wake up and I thank di over don
People steady Cho Cho Cho non stop
Face front I chase my sokoro
Misery anxiety I don see for the streets
Que sera, Que sera
What will be , must to be
*Chorus*
Obasi
Lord I thank you cuz you always over see
Even when I fumble you still carry me my boss
Love wey I concur
Obasi
Lord I thank you for the times you oversee
*Verse 2*
Mirror Mirror on the Wall
Who’s the baddest of them all
Beat up any Randy like John you go see nah
I’m the baddest of dem all
Test my sense you go feel the fever
I burst your brain recognize the ruler
Enter anywhere chosen one from Judah
Not by me power na Jah di run am
Misery , Anxiety
I don see for the streets
Que sera, Que sera
What will be must to be
*Chorus*
Obasi
Lord I thank you cuz you always over see
Even when I fumble you still carry me my boss
Love wey I concur
Obasi
Lord I thank you for the times you oversee

