Lagos 2 London

Michael O.

Lagos 2 London

Pre-Cleared
Title Lagos 2 London
Artist Michael O.
Year 2025
Released 2025-10-18
BPM 100
  • Composer

    Michael Odokara-Okigbo, Otuya Chukwuneko Valentino

Lyrics

Sometime e dey do me make I gbess oh
too much money fit to make a man go craze oh
And the girl them no one gree give man space oh
Oh my african girl wey carry waist oh

Mama go bring body come
My Money long
very good blend of the juice and the sauce
Cool headed brother, let my money talk. I no dey cap much no my money talk

Mama go bring body come
My Money long
very good blend of the juice and the sauce
I still got all the sauce

Everything she do na fire
She make everybody manya
Omo her waste e no dey tired, woah woah
Carry you from Lagos to London, and she no need visa

Bisola and Kimora
They meet the criteria
Dem for like to dey my corner
but I gbadun their elder sister

They know the boy so fresh and juicy
Money go long like river nile
At the same time your boy so choosy
No fit afford to fall my hand

All night long I television her body oh
Me I know mind if she chop all my money oh
If she dey game I go take you away
Na the same way your body do my Brain ahh

Mama go bring body come
My Money long
very good blend of the juice and the sauce
Cool headed brother, let my money talk. I no dey cap much no my money talk

bring body come
My Money long
very good blend of the juice and the sauce
Cool headed brother, let my money talk
I still got all the sauce

Everything she do na fire
She make everybody manya
Omo her waste e no dey tired, woah woah
Carry you from Lagos to London, and she no need visa x2

  • Playlist
Title
Artist
Your playlist is currently empty.