Toronto To Lagos

Walewest featuring Medase and Wikay


Pre-Cleared
Title Toronto To Lagos
Artist Walewest featuring Medase and Wikay
Year 2024
Released 2024-02-01
BPM 115
Artist Followers 18,657
Hometown Nigeria - Lagos
  • Composer

    Michael Ayeoyenikan

Lyrics

WALE WEST x MEDASE x WIKAY - TORONTO TO LAGOS



Itoro, she wan follow go Toro, She follow Oyibo, Oyibo Red bororo eh she wan to go from Markham to Ajax o eh eh, Scarborough oh, Toronto to Lagos o eh eh.

Lagos o, Toronto to Lagos o, eh Lagos o, Toronto to Lagos o eh eh, Lagos o, Toronto to Lagos o eh eh, Lagos o, Toronto to Lagos o.


Oya Jo, Baby girl let me know now, Liking the thing that you do now, Make I take you to my city let me show you the way that we groove, e go show baby make we go do the do, cause anything wey be say Lekpa do Orobo sef them go wan do.


Lagos o, Toronto to Lagos o, eh Lagos o, Toronto to Lagos o eh eh, Lagos o, Toronto to Lagos o eh eh, Lagos o, Toronto to Lagos o.


My Toronto girls them bad o bad o ya ya, My Hamilton girl them rough rough o ya ya. See the way them Dey go down, body Dey shake on a repeat o, see the girl she be Finito, she be my number one Chikito


Itoro, she wan follow go Toro, She follow Oyibo, Oyibo Red bororo eh she wan to go from Markham to Ajax o eh eh, Scarborough oh, Toronto to Lagos o eh eh.

Lagos o, Toronto to Lagos o, eh Lagos o, Toronto to Lagos o eh eh, Lagos o, Toronto to Lagos o eh eh, Lagos o, Toronto to Lagos o.

  • Playlist
Title
Artist
Your playlist is currently empty.