DE LA CRÈME

2min ime

DE LA CRÈME

Pre-Cleared
Title DE LA CRÈME
Artist 2min ime
Year 2026
Released 2026-08-14
BPM 109
  • Composer

    Chukwuma Chinedu Okeke, Ikenna Stanley Aduba

Lyrics

Paper dey fall like rain
Hand dey hold my chain
Your ***** dey burst my brain
My head dey hot like say
Ah ah ah ah
Ay ay ay ay
I no send nobody for this one way
Make dem paste that money for my Opay
I go spend that money girl it’s okay

Ayyy

De la crème
Steady dey roll am

De la crème (Ehe)
Steady dey roll am

Ay ay ay De la crème
Steady dey roll am

De la crème (Hmm)
Steady dey roll am

I dey go wacko
I dey go wacko
I dey go wacko
We dey go wacko

I dey go wacko ye ye
I dey go wacko
See your ***** dey roll ye ye
I dey go wacko


Hold my cup
Pass me the kpoli make i take my puff
Make I stain my lungs
Vibe with me baby me I don’t give a ****
Mehn it’s turn by turn
The way been no level I dey mow my lawn
I dey stack my funds
Dance for me baby make I load your purse
(I Dey go wacko)
But I no mind
Vibe way dey make me wan dey co-sign
Want make you give me all the slow whine
Eyes don dey muddy all this whole time

Why you so fine
Coke with that body girl it’s all mine
Off with the panties I gat no time
Everywhere meaty meaty girl you Popeyes

De la crème
Steady dey roll am

De la crème (Ehe)
Steady dey roll am

Ay ay ay De la crème
Steady dey roll am

De la crème (Hmm)
Steady dey roll am

I dey go wacko
I dey go wacko
I dey go wacko
We dey go wacko

I dey go wacko ye ye
I dey go wacko
See your ***** dey roll ye ye
I dey go wacko

  • Playlist
Title
Artist
Your playlist is currently empty.